Featured post

AMSTEL MALTA

http://justmartmall.blogspot.com.ng/ http://www.konga.com/?k_id=princeemeka / DeepLink Generator ANNOUNCEMENT! ANNOUNCEMENT!! ANN...

26 Sept 2016

IS POLICE YOUR FRIEND? AND IS BAIL FREE? YES OR NO

In fact, in short eh! make i talk am as e b 4 my mind now, but 1st make OGBENGE TORI ask und dis question as e take dey boil me 4 heart oooo>>>>
1: Abeg ooo that say POLICE IF YOUR FRIEND na joke abi na Real?
2: Abeg ooo BAIL IS FREE, NA true ABI NA joke?

Abeg make una tell me now because as e dey do me now eh! i fit talk anyhow as e b oooo!!!
well make i hear una 1st.

No comments: